2face Idibia - Right Here Lyrics
Artist: 2face Idibia
Song: Right Here
Translate: German | French | Spanish | Italian | Russian | Portuguese
Send "Right Here" Ringtone to your Cell ![]()
Echo na wetin i go do
To make you see say my love for you na real
Baby it`s true
Echo-come on come on
Baby it`s right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it`s right here
Baby it`s right here
I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could i let you go
Oh no no no no no no no
Sorry i make you cry
Let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love i dey always they think of
Na wetin i go do to make you see
Say my love for u na real
Baby it`s true
Echo-come on come on
Baby it`s right hope
Echo-come on come on
Please don`t go
Oh i love you so
Bended knees see there`s more to show
Don`t need to be afraid
I won`t let you down
Cos since you`ve been here my life`s been turned around baby
Sorry i make you cry
Let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love i dey always they think of
Na wetin i go do
To make you see say my love for you na real
Baby it`s true
Echo-come on come on
Baby it`s right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it`s right here
Baby it`s right here
Say wetin i go do
Wetin i go say
To make your love make e no waka away
If i ever tell a lie walahi make i kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do
You know i`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown
Sorry i make you cry
Let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love i dey always they think of
Na wetin i go do
To make you see say my love for you na real
Baby it`s true
Echo-come on come on
Baby it`s right here
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love slip away
Baby it`s right here
Baby it`s right here right here right her
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it`s right here
Baby it`s right here
See they can say what they wanna say
They can do what they wanna do
It don`t matter cos i love u
And i`ll place no one else above you
Oh my babe though you so fine
And it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you
Wetin i go do
Kenni`s music
E don tey no be today
Wetin i go do
2face see i don tey for this game
No be today
Wetin i go do
No be today
Come on come on baby
Na wetin i go do
Wetin i go do
Na wetin i go do
Wetin i go do
Right here right here it`s right here
You are viewing Right Here lyrics written by 2face Idibia.
Right Here lyrics in KOvideo are property of respective authors, artists and labels. If you want to use these lyrics, please contact the authors, artists or labs. If you like the sound of Right Here lyrics, please buy the cd to support 2face Idibia.
Top 10 2face Idibia Lyrics Songs
- 1. 2face Idibia - African Queen
- 2. 2face Idibia - Right Here
- 3. 2face Idibia - My Love
- 4. 2face Idibia - True Love
- 5. 2face Idibia - For Instance
- 6. 2face Idibia - If Love Is A Crime
- 7. 2face Idibia - Nothing Dey Happen
- 8. 2face Idibia - Nfana Ibaga
Right Here Lyrics Widget
Add Right Here Lyrics to your Myspace Profile, FaceBook, Friendster, Blog or any website you wish. You just have to copy-paste the code provided below for the song and that is everything. Please mail us if you have any problems with adding 2face Idibia's song lyrics to your page, we will be more than happy to help out. We have tried writing Right Here lyrics as correct as possible but we may have been wrong. So if you have any corrections dont hesitate to submit them. Also you can send Right Here to your friends, just scroll up a bit.
TOP MUSIC VIDEOS
Pittsburgh Slim - Girls Kiss..
Views: 570
Rated: 5.0 out of 5 with 1 votes
Added: 2007-10-06
Lifelike and Kris Menace - D..
Views: 487
Rated: 5.0 out of 5 with 1 votes
Added: 2006-11-23
Sasha Dith - Russian Girls
Views: 252
Rated: 0 out of 5 with 0 votes
Added: 2009-01-11
Leona Lewis - I See You
Views: 220
Rated: 5.0 out of 5 with 1 votes
Added: 2009-12-17
VIA Gra - Biology
Views: 187
Rated: 0 out of 5 with 0 votes
Added: 2009-01-11
Miley Cyrus - Party In The U..
Views: 184
Rated: 0 out of 5 with 0 votes
Added: 2009-10-01
Eric Prydz - Call On Me
Views: 133
Rated: 0 out of 5 with 0 votes
Added: 2009-01-11
Lady GaGa - Poker Face
Views: 123
Rated: 0 out of 5 with 0 votes
Added: 2008-10-29
HOTTEST LYRICS
- Like An Iceberg - Cla..
- Lollipop - Lil Wayne
- What Do You Want From..
- Oh Dakota - A Rocket ..
- The State Of Massachu..
- Paparazzi - Lady Gaga
- Gitchi Gitchi Goo - P..
- Blame It - Jamie Foxx
- Low - Florida Feat Tp..
- Heartbreaker - Will I..
- Best I Ever Had - Dra..
- Tik Tok - Kesha
- So Fly - Slim Of 112
- Im Still Fly - Drake
- Breathe - Angels And ..
- Fireflies - Owl City
- Echo - Gorilla Zoe
- Wire To Wire - Razorl..
- Addicted - Stevie Hoa..
- Blow Me A Kiss - Git ..
- The Fear - Lily Allen
- Get Shaky - Ian Carey
- Nine In The Afternoon..
- Sweet About Me - Gabr..
- Tshirt - Shontelle






