Feedback

Nneka - Kangpe Lyrics

Nneka Kangpe lyrics is the 15th song on the album "No Longer At Ease" by Nneka. The "Kangpe" lyrics by Nneka are displayed below.
Be sure to check out other popular song lyrics from this artist that are listed in the sidebar and "Like Us" on Facebook if you enjoyed reading Nneka's lyrics on our site.


So na so I be a condition come make you waje like this

You say your husband na in leave you you say i go fit betray you

So na so you dey weak as I see you before I think say

You dey kangpe nothing fit fit shake you nothing

Fit go fit break you but you rake before

Na you talk say you no go put man before God Oh

See yourself as you be

Na you talk say you no go put man before God oh

 

As you know God no go give you anything

You no go fit deal with na so dem talk

The thing wey no fit kill you

Na i go make you strong it go make you strong

The thing wey no fit kill you na

I go make you strongthe thing wey no fit kill you na

It go make you strong

God no go give you anything you no give fit deal with

Lyrics provided by http://www.kovideo.net/

Source - http://www.kovideo.net/kangpe-lyrics-nneka-970128.html

 

You talk say you be big man

Because you fit raise your hand

Fit beat your pikin beat your wife

You sabi bible well oh

Dey go church everyday oh

Notice me or I quench

Look at me how I bounce

But na you be the crook

Na your kind fit open eye kill

Person misuse and abuse him

419ole thiefbasket mouth ojoro

But you know how I be

When wind blow fowl nyash go open very very well oh

 

As you know God no go give you anything

You no go fit deal with na so dem talk

The thing wey no fit kill you

Na i go make you strong it go make you strong

The thing wey no fit kill you na

I go make you strongthe thing wey no fit kill you na

It go make you strong

God no go give you anything you no give fit deal with

 

As you walk through the valley

Of the shadow of death

You will fear no evil because

His rod and his staff are with you

You have come this far to sing your mystery

 

Correct/Submit this lyric

You are viewing Kangpe lyrics performed by Nneka. The song lyrics for Kangpe in KOvideo are property of respective authors, artists and labels. If you want to use these lyrics, please contact the authors, artists or labs. If you like the sound of Kangpe, please buy the track using the iTunes/Amazon links above to support Nneka.

Kangpe Song Lyrics Meanings

Be the first to comment and win valuable reputation points!

Leave a Reply Login/Register

Nneka Popular Lyrics

Friend us on Google Plus

Songs From The Album

Nneka Related artists